sempe

Naija

Etymology

From: Yoruba slang sempe meaning calm down

Pronunciation

  • sémpé

Play Play

Verb

Sey person calm down.

  • Sempe jor, your blood too dey hot.  — (Egbokhare_2021, Calm down please, you are too jittery.)

Translations

  • English: calm down