Difference between revisions of "settle"

Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
* Make matter die.
 
:* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)}}
 
:* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}}
 
 
* Make someting calm down.
 
* Make someting calm down.
 
:* {{ux|dv| Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, It is used in calming the mind.)}}
 
:* {{ux|dv| Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, It is used in calming the mind.)}}
Line 21: Line 18:
 
:* {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)}}
 
:* {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)}}
 
:* {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)}}
 
:* {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)}}
 +
* Make matter die.
 +
:* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)}}
 +
:* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}}
  
 
====Antoyms====
 
====Antoyms====

Revision as of 02:54, 4 August 2021

Naija

Etymology

From: English settle.

Pronunciation

  • sɛ́tù

Play Play


Verb

Intransitive

  • Make someting calm down.
  • Dey use am dey make people mind settle.  — (jw__7020, It is used in calming the mind.)
  • Dem say make I just stay for house until when di thing don settle  — (deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)

Transitive

  • Make person give anoder person money.
  • Im go settle Friday.  — (NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)
  • MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe.  — (bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)
  • Make matter die.
  • Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run.  —  Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)
  • Court say make di two side go settle dia wahala.  — (bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)

Antoyms

Translations

  • English: resolve