Difference between revisions of "settle"

Line 13: Line 13:
 
:* {{ux|dv| Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, It is used in calming the mind.)}}
 
:* {{ux|dv| Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, It is used in calming the mind.)}}
 
:* {{ux|dv| Dem say make I just stay for house until when di thing don  '''settle''' |(deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)}}
 
:* {{ux|dv| Dem say make I just stay for house until when di thing don  '''settle''' |(deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)}}
====Transitive Verb====
+
===Transitive Verb===
 
# Make person give anoder person money.
 
# Make person give anoder person money.
 
#:* {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)}}
 
#:* {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)}}

Revision as of 15:09, 25 November 2021

Naija

Etymology

From: English settle.

Pronunciation

  • sɛ́tù

Play Play


Intransitive Verb

  • Make someting calm down.
  • Dey use am dey make people mind settle.  — (jw__7020, It is used in calming the mind.)
  • Dem say make I just stay for house until when di thing don settle  — (deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)

Transitive Verb

  1. Make person give anoder person money.
    • Im go settle Friday.  — (NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)
    • MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe.  — (bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)
  2. Make matter die.
    • Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run.  —  Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)
    • Court say make di two side go settle dia wahala.  — (bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)

Antoyms

Translations

  • English: resolve