Difference between revisions of "settle"

Line 16: Line 16:
 
#:* {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)}}
 
#:* {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)}}
 
# Make matter die.
 
# Make matter die.
#:* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.|(They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)}}
 
#:* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}}
 
#:* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}}
  

Revision as of 12:25, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English settle.

Pronunciation

  • sɛ́tù

Play Play

Verb

  1. Make someting calm down.
    • Dey use am dey make people mind settle.  — (jw__7020, It is used in calming the mind.)
    • Dem say make I just stay for house until when di thing don settle  — (deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)
  2. Make person give anoder person money.
    • Im go settle Friday.  — (NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)
    • MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe.  — (bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)
  3. Make matter die.
    • Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run.  — (They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)
    • Court say make di two side go settle dia wahala.  — (bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)

Antonyms

Translations

  • English: resolve