Difference between revisions of "settle"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English '' settle''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 17: | Line 14: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 764 | * Frequency rank in raw corpus: 764 | ||
− | + | ===Definition=== | |
− | + | Die matter. | |
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Make dem reolve matter. | |
− | + | #: {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| Egbokhareno translation}} | |
− | + | #: {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, __no translation__)}} | |
− | # | + | #Make someting calm down. |
− | #: {{ux|dv|Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| | + | #: {{ux|dv| Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, __no translation__)}} |
− | + | #: {{ux|dv| Dem say make I just stay for house until when di thing don '''settle''' |(deuber__2186, __no translation__)}} | |
− | + | #: {{ux|dv| You fit don see children like that and this one fit make your mind no '''settle'''. |(jw__32513, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv|Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, __no translation__)}} | + | #Make person give money. |
− | # | + | #: {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, __no translation__)}} |
− | + | #: {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, __no translation__)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|You fit don see children like that and this one fit make your mind no '''settle'''. |(jw__32513, __no translation__)}} | ||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv|Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, __no translation__)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''resolve'' |
Revision as of 16:56, 4 November 2020
Naija
Etymology
From: English settle.
Pronunciation
- sɛ́tù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 9
- Frequency rank in NSC treebank: 761
- Frequency in raw corpus: 408
- Frequency rank in raw corpus: 764
Definition
Die matter.
Verb
- Make dem reolve matter.
- Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run. — Egbokhareno translation
- Court say make di two side go settle dia wahala. — (bbc__63250, __no translation__)
- Make someting calm down.
- Dey use am dey make people mind settle. — (jw__7020, __no translation__)
- Dem say make I just stay for house until when di thing don settle — (deuber__2186, __no translation__)
- You fit don see children like that and this one fit make your mind no settle. — (jw__32513, __no translation__)
- Make person give money.
- Im go settle Friday. — (NST_cleaned__3183, __no translation__)
- MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. — (bbc__64524, __no translation__)
Translations
- English: resolve