Difference between revisions of "settle"
(→Verb) |
|||
(10 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
* sɛ́tù | * sɛ́tù | ||
<sm2>Pcm-ng-settle.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-settle.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-settle.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-settle.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Make someting wey scatter calm down. | |
− | #Make matter die. | + | #:* {{ux|dv| Dey use am dey make people mind '''settle'''.|(jw__7020, It is used in calming the mind.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| | + | #:* {{ux|dv| Dem say make I just stay for house until when di thing don '''settle''' |(deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)}} |
+ | # Make person give anoder person money. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)}} | ||
+ | # Make matter die. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.|(They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}} | #:* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Antonyms==== |
* [[quanta]] | * [[quanta]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''resolve'' | * English: ''resolve'' |
Latest revision as of 15:50, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English settle.
Pronunciation
- sɛ́tù
Verb
- Make someting wey scatter calm down.
- Dey use am dey make people mind settle. — (jw__7020, It is used in calming the mind.)
- Dem say make I just stay for house until when di thing don settle — (deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)
- Make person give anoder person money.
- Im go settle Friday. — (NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)
- MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. — (bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)
- Make matter die.
- Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run. — (They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)
- Court say make di two side go settle dia wahala. — (bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)
Antonyms
Translations
- English: resolve