Difference between revisions of "settle"
(→Verb) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | + | * Make matter die. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)}} | |
− | + | * Make someting calm down. | |
− | + | :* {{ux|dv| Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, It is used in calming the mind.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Dem say make I just stay for house until when di thing don '''settle''' |(deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)}} | |
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | * Make person give money. | + | * Make person give anoder person money. |
:* {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)}} | :* {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)}} | ||
:* {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)}} | :* {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)}} |
Revision as of 17:51, 2 August 2021
Naija
Etymology
From: English settle.
Pronunciation
- sɛ́tù
Verb
Intransitive
- Make matter die.
- Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run. — Egbokhare_2020, They resolved the matter and it was agreed that he won the race.)
- Court say make di two side go settle dia wahala. — (bbc__63250, The court resolution was for both parties to resolve their problem.)
- Make someting calm down.
- Dey use am dey make people mind settle. — (jw__7020, It is used in calming the mind.)
- Dem say make I just stay for house until when di thing don settle — (deuber__2186, I was asked to stay at home pending when everything calms down.)
Transitive
- Make person give anoder person money.
- Im go settle Friday. — (NST_cleaned__3183, He will pay Friday.)
- MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. — (bbc__64524, MTN insisted on paying $700 million for the tax they were allegedly owing.)
Antoyms
Translations
- English: resolve