Difference between revisions of "settle"

m (Conversion script moved page Settle to settle: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* discuss 0.69 249, handle 0.65 552, solve 0.63 308, resolve 0.62 37, manage 0.60 451, respond 0.59 203, avoid 0.58 203, fix 0.57 150, tackle 0.56 101
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' settle'.
+
From: English '' settle''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 17: Line 14:
 
* Frequency rank in raw corpus: 764
 
* Frequency rank in raw corpus: 764
  
The word is used more orally than in written texts.
+
===Definition===
 
+
Die matter.
 
 
 
===Verb===
 
===Verb===
settle: reward -- Definition in Naija?
+
#Make dem reolve matter.
 
+
#: {{ux|dv| Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.| Egbokhareno translation}}
 
+
#: {{ux|dv| Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, __no translation__)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Make someting calm down.
#: {{ux|dv|Dem don '''settle''' am sey na im win number one for di run wey dem run.|no translation}}
+
#: {{ux|dv| Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, __no translation__)}}
# obj (frequency:59)
+
#: {{ux|dv| Dem say make I just stay for house until when di thing don '''settle''' |(deuber__2186, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Make dem find way '''settle''' us, make dem '''settle''' us, |(ONI_24_We-Must-Do-Something_M__36, They should find a way to settle us; they should settle us.)}}
+
#: {{ux|dv| You fit don see children like that and this one fit make your mind no '''settle'''. |(jw__32513, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Court say make di two side go '''settle''' dia wahala. |(bbc__63250, __no translation__)}}
+
#Make person give money.
# mark-obj (frequency:53)
+
#: {{ux|dv| Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|to '''settle''' problem? |(jw__17026, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv| MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Which advice Jesus give about how to '''settle''' quarrel? |(jw__45462, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|And how e take '''settle''' with Esau? |(jw__40802, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Muslim people for India comot go '''settle''' for Pakistan. |(jw__25612, __no translation__)}}
 
# - (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Dey use am dey make people mind '''settle'''. |(jw__7020, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As people wey dey stand for Christ, we beg una: “Make una '''settle''' with God.”’— 2 Cor. |(jw__20128, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|How you and your brother go take '''settle''' this matter as Jesus talk? |(jw__17282, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na this kind blessing people wey dey like to use love '''settle''' quarrel dey enjoy. |(jw__2860, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|No join bo~, no join body group for dis Naija go fit '''settle''' dat problem. |(NST_cleaned__21388, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|God go bless us with wetin pass the things wey we lose because we want do wetin Bible talk and we dey use love dey '''settle''' quarrel. |(jw__36068, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|MTN still tok say dem '''settle''' $700 million of tax moni wey dem believe dem owe. |(bbc__64524, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Karim Benzema equalising goal '''settle''' di early tension wey dey inside di Bernabéu. |(bbc__61973, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Pear Video Lisa Li  meet with her landlord to apologise and '''settle''' di mata |(bbc__80732, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen police com, dem say make we go do meeting wit our board of directors and '''settle''' our mata. |(bbc__7564, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem see how the sea wey dem dey fear just '''settle'''. |(jw__36839, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You fit don see children like that and this one fit make your mind no '''settle'''. |(jw__32513, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Im go '''settle''' Friday. |(NST_cleaned__3183, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tings go, go '''settle''' before Friday. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__103, Things will... will be resolved before Friday.)}}
 
# aux-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|dem say make I just stay for house until when di thing don  '''settle''' |(deuber__2186, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So di person be, be Miss eh Salawu wey call two weeks ago go now give testimony sey na me be dat woman wey call, ah I wan tell una sey, my husband don come beg my people, we don '''settle''', |(NST_cleaned__28308, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So when I se-, e '''settle''', e '''settle''' me, I start to dey hustle my own sef dey go site to site. |(NST_cleaned__40535, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen goment bin try collect dis place from us, we carry protest go Alausa  before evritin '''settle''', na wetin Dare tell BBC News Pidgin. |(bbc__7545, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* discuss 0.69 249, handle 0.65 552, solve 0.63 308, resolve 0.62 37, manage 0.60 451, respond 0.59 203, avoid 0.58 203, fix 0.57 150, tackle 0.56 101
 
 
 
====Antonyms====
 
* discuss 0.69 249, handle 0.65 552, solve 0.63 308, resolve 0.62 37, manage 0.60 451, respond 0.59 203, avoid 0.58 203, fix 0.57 150, tackle 0.56 101
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: reward
+
* English: ''resolve''

Revision as of 16:56, 4 November 2020

Naija

Etymology

From: English settle.

Pronunciation

  • sɛ́tù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 761
  • Frequency in raw corpus: 408
  • Frequency rank in raw corpus: 764

Definition

Die matter.

Verb

  1. Make dem reolve matter.
    Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run.  —  Egbokhareno translation
    Court say make di two side go settle dia wahala.  — (bbc__63250, __no translation__)
  2. Make someting calm down.
    Dey use am dey make people mind settle.  — (jw__7020, __no translation__)
    Dem say make I just stay for house until when di thing don settle  — (deuber__2186, __no translation__)
    You fit don see children like that and this one fit make your mind no settle.  — (jw__32513, __no translation__)
  3. Make person give money.
    Im go settle Friday.  — (NST_cleaned__3183, __no translation__)
    MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe.  — (bbc__64524, __no translation__)

Translations

  • English: resolve