settle

Revision as of 13:39, 23 August 2020 by Conversion script (talk | contribs) (Conversion script moved page Settle to settle: Converting page titles to lowercase)

Naija

Alternative forms

  • discuss 0.69 249, handle 0.65 552, solve 0.63 308, resolve 0.62 37, manage 0.60 451, respond 0.59 203, avoid 0.58 203, fix 0.57 150, tackle 0.56 101

Etymology

etymology:English ' settle'.

Pronunciation

  • sɛ́tù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 761
  • Frequency in raw corpus: 408
  • Frequency rank in raw corpus: 764

The word is used more orally than in written texts.


Verb

settle: reward -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run.  — no translation
  2. obj (frequency:59)
    Make dem find way settle us, make dem settle us,  — (ONI_24_We-Must-Do-Something_M__36, They should find a way to settle us; they should settle us.)
    Court say make di two side go settle dia wahala.  — (bbc__63250, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:53)
    to settle problem?  — (jw__17026, __no translation__)
    Which advice Jesus give about how to settle quarrel?  — (jw__45462, __no translation__)
  4. obl:arg (frequency:17)
    And how e take settle with Esau?  — (jw__40802, __no translation__)
    Muslim people for India comot go settle for Pakistan.  — (jw__25612, __no translation__)
  5. - (frequency:10)
    Dey use am dey make people mind settle.  — (jw__7020, __no translation__)
    As people wey dey stand for Christ, we beg una: “Make una settle with God.”’— 2 Cor.  — (jw__20128, __no translation__)
  6. advcl-obj (frequency:7)
    How you and your brother go take settle this matter as Jesus talk?  — (jw__17282, __no translation__)
    Na this kind blessing people wey dey like to use love settle quarrel dey enjoy.  — (jw__2860, __no translation__)
  7. aux-obj (frequency:4)
    No join bo~, no join body group for dis Naija go fit settle dat problem.  — (NST_cleaned__21388, __no translation__)
    God go bless us with wetin pass the things wey we lose because we want do wetin Bible talk and we dey use love dey settle quarrel.  — (jw__36068, __no translation__)
  8. nsubj-obj (frequency:4)
    MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe.  — (bbc__64524, __no translation__)
    Karim Benzema equalising goal settle di early tension wey dey inside di Bernabéu.  — (bbc__61973, __no translation__)
  9. cc-obj (frequency:2)
    Pear Video Lisa Li meet with her landlord to apologise and settle di mata  — (bbc__80732, __no translation__)
    Wen police com, dem say make we go do meeting wit our board of directors and settle our mata.  — (bbc__7564, __no translation__)
  10. advmod (frequency:2)
    Dem see how the sea wey dem dey fear just settle.  — (jw__36839, __no translation__)
    You fit don see children like that and this one fit make your mind no settle.  — (jw__32513, __no translation__)
  11. obl:mod (frequency:2)
    Im go settle Friday.  — (NST_cleaned__3183, __no translation__)
    Tings go, go settle before Friday.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__103, Things will... will be resolved before Friday.)
  12. aux-nsubj (frequency:2)
    dem say make I just stay for house until when di thing don settle  — (deuber__2186, __no translation__)
    So di person be, be Miss eh Salawu wey call two weeks ago go now give testimony sey na me be dat woman wey call, ah I wan tell una sey, my husband don come beg my people, we don settle,  — (NST_cleaned__28308, __no translation__)
  13. mark-nsubj (frequency:2)
    So when I se-, e settle, e settle me, I start to dey hustle my own sef dey go site to site.  — (NST_cleaned__40535, __no translation__)
    Wen goment bin try collect dis place from us, we carry protest go Alausa before evritin settle, na wetin Dare tell BBC News Pidgin.  — (bbc__7545, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • discuss 0.69 249, handle 0.65 552, solve 0.63 308, resolve 0.62 37, manage 0.60 451, respond 0.59 203, avoid 0.58 203, fix 0.57 150, tackle 0.56 101

Antonyms

  • discuss 0.69 249, handle 0.65 552, solve 0.63 308, resolve 0.62 37, manage 0.60 451, respond 0.59 203, avoid 0.58 203, fix 0.57 150, tackle 0.56 101

Translations

  • English: reward