settle

Revision as of 16:56, 4 November 2020 by 160.152.248.85 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English settle.

Pronunciation

  • sɛ́tù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 761
  • Frequency in raw corpus: 408
  • Frequency rank in raw corpus: 764

Definition

Die matter.

Verb

  1. Make dem reolve matter.
    Dem don settle am sey na im win number one for di run wey dem run.  —  Egbokhareno translation
    Court say make di two side go settle dia wahala.  — (bbc__63250, __no translation__)
  2. Make someting calm down.
    Dey use am dey make people mind settle.  — (jw__7020, __no translation__)
    Dem say make I just stay for house until when di thing don settle  — (deuber__2186, __no translation__)
    You fit don see children like that and this one fit make your mind no settle.  — (jw__32513, __no translation__)
  3. Make person give money.
    Im go settle Friday.  — (NST_cleaned__3183, __no translation__)
    MTN still tok say dem settle $700 million of tax moni wey dem believe dem owe.  — (bbc__64524, __no translation__)

Translations

  • English: resolve