Difference between revisions of "sey"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46...")
 
Line 65: Line 65:
  
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 +
 
* [[like sey|like sey]]
 
* [[like sey|like sey]]
  
#: {{ux|dv|E be like sey, e be like sey... |(IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)}}
 
#: {{ux|dv|E be like sey, e be like sey... |(IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)}}
#: {{ux|dv|Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey... |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)}}* [[sey dey|sey dey]]
+
#: {{ux|dv|Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey... |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)}}
 +
* [[sey dey|sey dey]]
  
#: {{ux|dv|E be like sey I dey SS one. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__32, I think I was in Senior Secondary School [SS] One.)}}
 
#: {{ux|dv|E be like sey I dey SS one. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__32, I think I was in Senior Secondary School [SS] One.)}}
#: {{ux|dv|E just dey like sey we dey America. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__44, It's just like we're in America.)}}* [[sey do|sey do]]
+
#: {{ux|dv|E just dey like sey we dey America. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__44, It's just like we're in America.)}}
 +
* [[sey do|sey do]]
  
#: {{ux|dv|As in di ting dey make me feel like sey I never even do anyting. |(JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__154, As in, the thing is making me feel like I haven't even done anything.)}}
 
#: {{ux|dv|As in di ting dey make me feel like sey I never even do anyting. |(JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__154, As in, the thing is making me feel like I haven't even done anything.)}}
#: {{ux|dv|E come say, okay e be like sey I, I, I, I n-... I, I still no do wetin im want make I. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__18, Then he said, okay, it looks like I, I, I, I n-... I, I still wasn't performing like he wanted.)}}* [[sey get|sey get]]
+
#: {{ux|dv|E come say, okay e be like sey I, I, I, I n-... I, I still no do wetin im want make I. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__18, Then he said, okay, it looks like I, I, I, I n-... I, I still wasn't performing like he wanted.)}}
 +
* [[sey get|sey get]]
  
#: {{ux|dv|Ehn, e be like sey e get im ehn, national... NYSC. |(ENU_22_Barman-Interview_MG__58, Uh, it's as if he has his uh, national... NYSC.)}}
 
#: {{ux|dv|Ehn, e be like sey e get im ehn, national... NYSC. |(ENU_22_Barman-Interview_MG__58, Uh, it's as if he has his uh, national... NYSC.)}}
#: {{ux|dv|Because now for Nigeria, e be like sey poor people no get right. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__82, Because now in Nigeria, it's like the poor don't have any rights.)}}* [[sey go|sey go]]
+
#: {{ux|dv|Because now for Nigeria, e be like sey poor people no get right. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__82, Because now in Nigeria, it's like the poor don't have any rights.)}}
 +
* [[sey go|sey go]]
  
#: {{ux|dv|E be like sey I go... , |(IBA_07_Na-Love_DG__196, It's like I will...)}}
 
#: {{ux|dv|E be like sey I go... , |(IBA_07_Na-Love_DG__196, It's like I will...)}}
#: {{ux|dv|Because e be like sey everyting just dey go from bad to worst. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__72, Because it's like everything is getting worse.)}}* [[sey know|sey know]]
+
#: {{ux|dv|Because e be like sey everyting just dey go from bad to worst. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__72, Because it's like everything is getting worse.)}}
 +
* [[sey know|sey know]]
  
#: {{ux|dv|Ah e con be like sey hm... I no know. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__79, Ah! It was as if uh... I dunno.)}}
 
#: {{ux|dv|Ah e con be like sey hm... I no know. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__79, Ah! It was as if uh... I dunno.)}}
#: {{ux|dv|In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)}}* [[sey na|sey na]]
+
#: {{ux|dv|In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)}}
 +
* [[sey na|sey na]]
  
#: {{ux|dv|But dat's... dat na Hausa word because sey na na Abuja, we dey ehen. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__72, But that's... that's a Hausa word because we're in Abuja, yeah.)}}
 
#: {{ux|dv|But dat's... dat na Hausa word because sey na na Abuja, we dey ehen. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__72, But that's... that's a Hausa word because we're in Abuja, yeah.)}}
#: {{ux|dv|E be like sey na I... I smuggle mysef enter di country, but meanwhile, na me, get country, na me, be my... |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__17, It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my...)}}* [[sey see|sey see]]
+
#: {{ux|dv|E be like sey na I... I smuggle mysef enter di country, but meanwhile, na me, get country, na me, be my... |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__17, It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my...)}}
 +
* [[sey see|sey see]]
  
#: {{ux|dv|E be like sey I see bobo here. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__133, It seems like I saw bobo here.)}}
 
#: {{ux|dv|E be like sey I see bobo here. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__133, It seems like I saw bobo here.)}}
#: {{ux|dv|You no dey waka, e be like sey you no dey see road! |(IBA_03_Womanisers_MG__32, If you don't go around, it's as if you're not aware of the things going on around you.)}}* [[sey wan|sey wan]]
+
#: {{ux|dv|You no dey waka, e be like sey you no dey see road! |(IBA_03_Womanisers_MG__32, If you don't go around, it's as if you're not aware of the things going on around you.)}}
 +
* [[sey wan|sey wan]]
  
#: {{ux|dv|Because dat period, e be like sey de wan con do one big festival for Benin. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__52, Because at that time, it was like they wanted to do one big festival in Benin.)}}
 
#: {{ux|dv|Because dat period, e be like sey de wan con do one big festival for Benin. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__52, Because at that time, it was like they wanted to do one big festival in Benin.)}}
 
#: {{ux|dv|For one interview with di project leader, Warner Fortwiter, im dey yarn sey Nigeria... dem go still benefit o from sey dem wan switch to renew-... build energy... from electricity generation. |(IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__9, In an interview with the Project Leader, Warner Fortwiter, he said that Nigeria... they will still benefit from the plan to switch to renew-... build energy... from electricity generation.)}}
 
====Synonymes====
+
====Synonyms====
 
* say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
 
* say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
  
====Antonymes====
+
====Antonyms====
 
Line 116: Line 125:
  
Line 150: Line 159:
  
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
* English: no definition

Revision as of 20:14, 10 August 2020

Naija

Alternative forms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Etymology

Borrowed from English sey

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1702
  • Frequency rank in NSC treebank: 9
  • Frequency in raw corpus: 20306
  • Frequency rank in raw corpus: 23

The word is used more orally than in written texts.

Subordinating Conjunction

sey: no definition, COMP -- Definition in Naija?

  1. - (frequency:17602)
    Sey?  — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__199, That ?)
    Sey  — (JOS_28_Exams_DG__140, That...)
  2. conj (frequency:79)
    Tell dem sey, see as e be, see as e be.  — (NST_cleaned__36154, __no translation__)
    E tell am sey: “Come follow me.” Wetin Matthew do?  — (jw__8468, __no translation__)
  3. dep (frequency:42)
    Sey di...  — (NST_cleaned__40366, __no translation__)
    You know sey if you…  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__127, You know that if you...)
  4. parataxis (frequency:29)
    I tell am sey okay.  — (ENU_02_Christmas-At-New-Berries_MG__28, I told her okay.)
    If you talk sey ah...  — (NST_cleaned__35104, __no translation__)
  5. nsubj (frequency:14)
    E sey:  — (jw__35267, __no translation__)
    Jesus sey:  — (jw__34725, __no translation__)
  6. cc (frequency:13)
    So sey...  — (NST_cleaned__36536, __no translation__)
    And every day I smile and sey,  — (jw__1396, __no translation__)
  7. advcl (frequency:12)
    Sey if you no dey house,…  — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__90, That if you are not in the house...)
    Jesus sey: ‘Put God Kingdom first,  — (jw__20639, __no translation__)
  8. discourse (frequency:11)
    Na, dat mean sey, eh  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__177, it's- that means that, eh)
    Di thing be sey eh if person dey craze,…  — (NST_cleaned__5232, __no translation__)
  9. advmod (frequency:7)
    It'S only sey.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__55, It's just that...)
    Okay di ting be sey if na only me dey…  — (NST_cleaned__5420, __no translation__)
  10. obj (frequency:2)
    If you sey: “I no want talk about am.”  — (jw__48072, __no translation__)
    I come here because the elders sey make I come.  — (jw__36722, __no translation__)
  11. obl:mod (frequency:2)
    So di ting be sey ehn from my own opinion o.  — (NST_cleaned__14283, __no translation__)
    Jesus Christ sey im Father for heaven dey use im Son bring people come im side.  — (jw__19453, __no translation__)
  12. cop-mark (frequency:2)
    As be sey dem say na AP~, APC, APC say na PDP.  — (JOS_11_Nigeria-Political-Issues_DG__68, As it is that they said it' s AP...APC; APC said it's PDP.)
    Meh Baba God help dese people, meh de well quick, quick o because eh... as e take be so, de need to continue to dey do deir trade wen be sey...  — (WAZA_01_Triplea-Sports_MG__17, May Father God help these people, so that they get well very soon because uh... as it is currently, they need to continue with their job which is...)
  13. dep-nsubj (frequency:2)
    so, na Jehovah name e fit dey talk about when e sey ‘because of im name.’ Na im make dem suppose take care of this visitor dem because dem be brothers for congregation.  — (jw__36439, __no translation__)
    Think am sey na you Paul dey talk to, when e sey: ‘No let sin continue to rule as king for your body make you no come dey do the things wey your body want.’ We fit ‘let sin continue to rule’ us if we dey do anything wey our body wey get sin want make we do.  — (jw__36801, __no translation__)

Derived forms

  1. E be like sey, e be like sey...  — (IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)
    Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey...  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)
  1. E be like sey I dey SS one.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__32, I think I was in Senior Secondary School [SS] One.)
    E just dey like sey we dey America.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__44, It's just like we're in America.)
  1. As in di ting dey make me feel like sey I never even do anyting.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__154, As in, the thing is making me feel like I haven't even done anything.)
    E come say, okay e be like sey I, I, I, I n-... I, I still no do wetin im want make I.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__18, Then he said, okay, it looks like I, I, I, I n-... I, I still wasn't performing like he wanted.)
  1. Ehn, e be like sey e get im ehn, national... NYSC.  — (ENU_22_Barman-Interview_MG__58, Uh, it's as if he has his uh, national... NYSC.)
    Because now for Nigeria, e be like sey poor people no get right.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__82, Because now in Nigeria, it's like the poor don't have any rights.)
  1. E be like sey I go... ,  — (IBA_07_Na-Love_DG__196, It's like I will...)
    Because e be like sey everyting just dey go from bad to worst.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__72, Because it's like everything is getting worse.)
  1. Ah e con be like sey hm... I no know.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__79, Ah! It was as if uh... I dunno.)
    In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat.  — (IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)
  1. But dat's... dat na Hausa word because sey na na Abuja, we dey ehen.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__72, But that's... that's a Hausa word because we're in Abuja, yeah.)
    E be like sey na I... I smuggle mysef enter di country, but meanwhile, na me, get country, na me, be my...  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__17, It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my...)
  1. E be like sey I see bobo here.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__133, It seems like I saw bobo here.)
    You no dey waka, e be like sey you no dey see road!  — (IBA_03_Womanisers_MG__32, If you don't go around, it's as if you're not aware of the things going on around you.)
  1. Because dat period, e be like sey de wan con do one big festival for Benin.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__52, Because at that time, it was like they wanted to do one big festival in Benin.)
    For one interview with di project leader, Warner Fortwiter, im dey yarn sey Nigeria... dem go still benefit o from sey dem wan switch to renew-... build energy... from electricity generation.  — (IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__9, In an interview with the Project Leader, Warner Fortwiter, he said that Nigeria... they will still benefit from the plan to switch to renew-... build energy... from electricity generation.)

Synonyms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Antonyms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Translations

  • English: no definition, COMP

Subordinating Conjunction (used to introduce subordinate clause)

sey: that, that -- Definition in Naija?

  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Di joinbody country gree sey every pikin get right to live im life.  — no translation
    Di joinbody country gree say every pikin get right to live im life.  — no translation

Derived forms

Synonyms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Antonyms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Translations

  • English: that, that

Verb

sey: no definition -- Definition in Naija?

  1. mark (frequency:2)
    Jehovah dey feel for you, so you fit believe wetin e promise for Bible, when e sey: ‘No worry because I be your God.  — (jw__31163, __no translation__)
    But e go help the woman fit do the work wey God get for am as wife, when e sey: ‘E no good make only the man [Adam] continue to dey stay.  — (jw__44427, __no translation__)
  2. mark-nsubj (frequency:2)
    Wetin Jesus mean when e sey “happy”?  — (jw__41027, __no translation__)
    Wetin Jesus mean when e sey: “Everybody wey get go receive more, but as for person wey no get, even the one wey e get, dem go take am from am”?  — (jw__41032, __no translation__)
  3. mark-nsubj-obj (frequency:2)
    Mt 15:26 ​—Wetin fit dey Jesus mind when e sey “small dog”?  — (jw__24683, __no translation__)
    Na wetin make Jesus talk wetin prophet Isaiah talk about dem, when e sey: ‘Na mouth this people take dey respect me, but their mind no dey my side at all.  — (jw__4457, __no translation__)
  4. ccomp-mark-nsubj (frequency:2)
    All of us agree with wetin the person wey write Psalms 119 talk when e sey: ‘I love your law well well!  — (jw__11118, __no translation__)
    E tell Jesus sey: ‘If you sey you be really God Son, turn all this stone to bread.’ But Jesus tell am wetin dem don write before, when e sey: ‘Dem don write am sey, “No be only food go give you life, but na to listen to all the things wey Jehovah talk.”’  — (jw__493, __no translation__)
  5. mark-nsubj-parataxis (frequency:2)
    Dem dey do wetin apostle Paul talk for Bible, when e sey: ‘No use bad thing pay anybody wey do you bad.  — (jw__29526, __no translation__)
    Governing Body agree with wetin apostle Paul talk, when e sey: ‘No be human being sense make us know this things, but na the spirit still dey teach us this things wey we talk.’ For many years, people no know the truth wey dey Bible and dem dey fake religion hand.  — (jw__13864, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Antonyms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Translations

  • English: no definition