Difference between revisions of "sey"

Line 67: Line 67:
 
#: {{ux|dv|For one interview with di project leader, Warner Fortwiter, im dey yarn sey Nigeria... dem go still benefit o from sey dem wan switch to renew-... build energy... from electricity generation. |(IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__9, In an interview with the Project Leader, Warner Fortwiter, he said that Nigeria... they will still benefit from the plan to switch to renew-... build energy... from electricity generation.)}}
 
===Synonyms====
+
===Synonyms===
 
* say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
 
* say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
  
Line 75: Line 75:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: no definition, COMP
 
* English: no definition, COMP
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 15:51, 20 August 2020

Naija

Alternative forms

  • say 0.71 51590

Etymology

Borrowed from English sey

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1702
  • Frequency rank in NSC treebank: 9
  • Frequency in raw corpus: 20306
  • Frequency rank in raw corpus: 23

The word is used more orally than in written texts.

Subordinating conjunction

sey

  1. e dey join big and small sentence together
    E come house sey dem no dey give am food chop sey e wan run go im mama house  — (He/she came to the house that he/she is not being fed that he/she is running to the mother's house
    Philip tell am sey: “Come see am.” As Jesus see Nathanael dey come, e sey: “See, this na really Israel person wey no dey do wayo.”  — (jw__30097, __no translation__)

Derived forms

  1. E be like sey, e be like sey...  — (IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)
    Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey...  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)
  1. E be like sey I dey SS one.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__32, I think I was in Senior Secondary School [SS] One.)
    E just dey like sey we dey America.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__44, It's just like we're in America.)
  1. As in di ting dey make me feel like sey I never even do anyting.  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__154, As in, the thing is making me feel like I haven't even done anything.)
    E come say, okay e be like sey I, I, I, I n-... I, I still no do wetin im want make I.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__18, Then he said, okay, it looks like I, I, I, I n-... I, I still wasn't performing like he wanted.)
  1. Ehn, e be like sey e get im ehn, national... NYSC.  — (ENU_22_Barman-Interview_MG__58, Uh, it's as if he has his uh, national... NYSC.)
    Because now for Nigeria, e be like sey poor people no get right.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__82, Because now in Nigeria, it's like the poor don't have any rights.)
  1. E be like sey I go... ,  — (IBA_07_Na-Love_DG__196, It's like I will...)
    Because e be like sey everyting just dey go from bad to worst.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__72, Because it's like everything is getting worse.)
  1. Ah e con be like sey hm... I no know.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__79, Ah! It was as if uh... I dunno.)
    In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat.  — (IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)
  1. But dat's... dat na Hausa word because sey na na Abuja, we dey ehen.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__72, But that's... that's a Hausa word because we're in Abuja, yeah.)
    E be like sey na I... I smuggle mysef enter di country, but meanwhile, na me, get country, na me, be my...  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__17, It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my...)
  1. E be like sey I see bobo here.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__133, It seems like I saw bobo here.)
    You no dey waka, e be like sey you no dey see road!  — (IBA_03_Womanisers_MG__32, If you don't go around, it's as if you're not aware of the things going on around you.)
  1. Because dat period, e be like sey de wan con do one big festival for Benin.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__52, Because at that time, it was like they wanted to do one big festival in Benin.)
    For one interview with di project leader, Warner Fortwiter, im dey yarn sey Nigeria... dem go still benefit o from sey dem wan switch to renew-... build energy... from electricity generation.  — (IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__9, In an interview with the Project Leader, Warner Fortwiter, he said that Nigeria... they will still benefit from the plan to switch to renew-... build energy... from electricity generation.)

Synonyms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Antonyms

  • say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140

Translations

  • English: no definition, COMP

Verb

sey dem dey use am dey yan wetin person yan before again

  1. dem dey use am dey yan wetin person yan before again
    When Jesus dey this world, e sey: ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’  — (jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)
    When e dey remember the time wey e dey another country dey preach, e sey: “Jehovah give me wetin I need, when I need am.”  — (jw__24357, __When he was remembering when he was in another country preaching, he said 'Jehovah gave me what I need and when I need it__)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition, COMP

Noun

  1. to get level for matter
    E no get say.  — (He doesn't have a say)

Synonyms=