Difference between revisions of "sey"

 
(30 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* say 0.71 51590
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English sey
+
From English: ''say''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* sé
 
* sé
 
<sm2>Pcm-ng-sey.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sey.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-sey.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-sey.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1702
 
* Frequency rank in NSC treebank: 9
 
* Frequency in raw corpus: 20306
 
* Frequency rank in raw corpus: 23
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Subordinating conjunction===
 
===Subordinating conjunction===
sey
+
* Word wey person dey use join [[talk talk ]].
 
+
:* {{ux|dv| My oga talk sey e no dey di matter. |(My boss said that he is out of the matter.)}}
# [[e dey join big and small sentence together]]
+
:* {{ux|dv|E come house '''sey''' dem no dey give am food chop.|(He came to the house that he/she is not being fed.)}}
#: {{ux|dv|E come house '''sey''' dem no dey give am food chop '''sey''' e wan run go im mama house|(He/she came to the house that he/she is not being fed that he/she is running to the mother's house}}
 
#: {{ux|dv|Philip tell am '''sey''': “Come see am.” As Jesus see Nathanael dey come, e '''sey''': “See, this na really Israel person wey no dey do wayo.” |(jw__30097, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[like sey|like sey]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E be like sey, e be like sey... |(IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)}}
 
#: {{ux|dv|Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey... |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)}}
 
* [[sey dey|sey dey]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E be like sey I dey SS one. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__32, I think I was in Senior Secondary School [SS] One.)}}
 
#: {{ux|dv|E just dey like sey we dey America. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__44, It's just like we're in America.)}}
 
* [[sey do|sey do]]
 
 
 
#: {{ux|dv|As in di ting dey make me feel like sey I never even do anyting. |(JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__154, As in, the thing is making me feel like I haven't even done anything.)}}
 
#: {{ux|dv|E come say, okay e be like sey I, I, I, I n-... I, I still no do wetin im want make I. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__18, Then he said, okay, it looks like I, I, I, I n-... I, I still wasn't performing like he wanted.)}}
 
* [[sey get|sey get]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Ehn, e be like sey e get im ehn, national... NYSC. |(ENU_22_Barman-Interview_MG__58, Uh, it's as if he has his uh, national... NYSC.)}}
 
#: {{ux|dv|Because now for Nigeria, e be like sey poor people no get right. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__82, Because now in Nigeria, it's like the poor don't have any rights.)}}
 
* [[sey go|sey go]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E be like sey I go... , |(IBA_07_Na-Love_DG__196, It's like I will...)}}
 
#: {{ux|dv|Because e be like sey everyting just dey go from bad to worst. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__72, Because it's like everything is getting worse.)}}
 
* [[sey know|sey know]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Ah e con be like sey hm... I no know. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__79, Ah! It was as if uh... I dunno.)}}
 
#: {{ux|dv|In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat. |(IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)}}
 
* [[sey na|sey na]]
 
 
 
#: {{ux|dv|But dat's... dat na Hausa word because sey na na Abuja, we dey ehen. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__72, But that's... that's a Hausa word because we're in Abuja, yeah.)}}
 
#: {{ux|dv|E be like sey na I... I smuggle mysef enter di country, but meanwhile, na me, get country, na me, be my... |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__17, It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my...)}}
 
* [[sey see|sey see]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E be like sey I see bobo here. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__133, It seems like I saw bobo here.)}}
 
#: {{ux|dv|You no dey waka, e be like sey you no dey see road! |(IBA_03_Womanisers_MG__32, If you don't go around, it's as if you're not aware of the things going on around you.)}}
 
* [[sey wan|sey wan]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Because dat period, e be like sey de wan con do one big festival for Benin. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__52, Because at that time, it was like they wanted to do one big festival in Benin.)}}
 
#: {{ux|dv|For one interview with di project leader, Warner Fortwiter, im dey yarn sey Nigeria... dem go still benefit o from sey dem wan switch to renew-... build energy... from electricity generation. |(IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__9, In an interview with the Project Leader, Warner Fortwiter, he said that Nigeria... they will still benefit from the plan to switch to renew-... build energy... from electricity generation.)}}
 
 
 
===Synonyms===
 
* say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
 
 
 
====Antonyms====
 
* say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, COMP
+
* English: ''that''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
sey dem dey use am dey yan wetin person yan before again
+
* Go look [[say]]
 
 
# dem dey use am dey yan wetin person yan before again
 
#: {{ux|dv|When Jesus dey this world, e '''sey''': ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’ |(jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)}}
 
#: {{ux|dv|When e dey remember the time wey e dey another country dey preach, e '''sey''': “Jehovah give me wetin I need, when I need am.” |(jw__24357, __When he was remembering when he was in another country preaching, he said 'Jehovah gave me what I need and when I need it__)}}
 
 
 
===Synonyms===
 
*
 
 
 
====Antonyms====
 
*
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition, COMP
 
 
 
===Noun===
 
 
 
 
 
# to get level for matter
 
#: {{ux|dv|E no get say. |(He doesn't have a say)}}
 
 
 
===Synonyms====
 
* say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
 
 
 
====Antonyms====
 
* say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition, COMP
 

Latest revision as of 12:25, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: say

Pronunciation

Play Play

Subordinating conjunction

  • My oga talk sey e no dey di matter.  — (My boss said that he is out of the matter.)
  • E come house sey dem no dey give am food chop.  — (He came to the house that he/she is not being fed.)

Translations

  • English: that

Verb