Difference between revisions of "sey"

Line 24: Line 24:
 
===Verb===
 
===Verb===
  
# Sey person yarn or talk
+
* Sey person yarn or talk
#: {{ux|dv|When Jesus dey this world, e '''sey''': ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’ |(jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)}}
 
  
 +
*  {{ux|dv|When Jesus dey this world, e '''sey''': ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’ |(jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)}}
 +
 +
* {{ux|dv|Some '''say''' na light dem want. |(bbc__91577, __Some people said it's light they need__)}}
  
 
===Synonyms===
 
===Synonyms===

Revision as of 01:10, 29 October 2020

Naija

Alternative forms

  • say 0.71 51590

Etymology

Borrowed from English say

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1702
  • Frequency rank in NSC treebank: 9
  • Frequency in raw corpus: 20306
  • Frequency rank in raw corpus: 23

Definition

  • Sey person yarn or talk
  • E dey join one and small talk together
  • Sey person get level for matter

Verb

  • Sey person yarn or talk
  • When Jesus dey this world, e sey: ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’  — (jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)
  • Some say na light dem want.  — (bbc__91577, __Some people said it's light they need__)

Synonyms

  • talk


Translations

  • English: say


Subordinating conjunction

  • e dey join big and small talk together
  • E come house sey dem no dey give am food chop.  —  NSC_Ajede_2020, (He came to the house that he/she is not being fed


Translations

  • English: say

Noun

  • to get level for matter
  • E no get sey for di matter.  — NSC_Ajede_2020, He doesn't have a say

Synonyms

  • level

Translations

  • English: say