sey

Revision as of 12:37, 24 February 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English say

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1702
  • Frequency rank in NSC treebank: 9
  • Frequency in raw corpus: 20306
  • Frequency rank in raw corpus: 23


Subordinating conjunction

  • e dey join big and small talk together.
  1. My oga talk sey e no dey di matter.  — NSC_Tella_2021, My boss said that he is out of the matter.
  2. E come house sey dem no dey give am food chop.  —  NSC_Ajede_2020, (He came to the house that he/she is not being fed

Translations

  • English: that.