sey
Naija
Alternative forms
- say 0.71 51590
Etymology
Borrowed from English sey
Pronunciation
- sé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1702
- Frequency rank in NSC treebank: 9
- Frequency in raw corpus: 20306
- Frequency rank in raw corpus: 23
The word is used more orally than in written texts.
Subordinating conjunction
sey
- e dey join big and small sentence together
- E come house sey dem no dey give am food chop sey e wan run go im mama house — (He/she came to the house that he/she is not being fed that he/she is running to the mother's house
- Philip tell am sey: “Come see am.” As Jesus see Nathanael dey come, e sey: “See, this na really Israel person wey no dey do wayo.” — (jw__30097, __no translation__)
Derived forms
- E be like sey, e be like sey... — (IBA_07_Na-Love_DG__259, It seems like... it seems like...)
- Ah omo but dis one wey you dey yarn like sey... — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__14, Ah! babe! but, this one that you are talking is as if...)
- E be like sey I dey SS one. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__32, I think I was in Senior Secondary School [SS] One.)
- E just dey like sey we dey America. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__44, It's just like we're in America.)
- As in di ting dey make me feel like sey I never even do anyting. — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__154, As in, the thing is making me feel like I haven't even done anything.)
- E come say, okay e be like sey I, I, I, I n-... I, I still no do wetin im want make I. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__18, Then he said, okay, it looks like I, I, I, I n-... I, I still wasn't performing like he wanted.)
- Ehn, e be like sey e get im ehn, national... NYSC. — (ENU_22_Barman-Interview_MG__58, Uh, it's as if he has his uh, national... NYSC.)
- Because now for Nigeria, e be like sey poor people no get right. — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__82, Because now in Nigeria, it's like the poor don't have any rights.)
- E be like sey I go... , — (IBA_07_Na-Love_DG__196, It's like I will...)
- Because e be like sey everyting just dey go from bad to worst. — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__72, Because it's like everything is getting worse.)
- Ah e con be like sey hm... I no know. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__79, Ah! It was as if uh... I dunno.)
- In fact deir friends go make am look like sey you no know what's up if you no dey cheat. — (IBA_03_Womanisers_MG__41, In fact, their friends will make it look like you don't know what's up if you don't cheat.)
- But dat's... dat na Hausa word because sey na na Abuja, we dey ehen. — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__72, But that's... that's a Hausa word because we're in Abuja, yeah.)
- E be like sey na I... I smuggle mysef enter di country, but meanwhile, na me, get country, na me, be my... — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__17, It's like I... I smuggled myself into the country, but actually, it's my country, it's me, it's my...)
- E be like sey I see bobo here. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__133, It seems like I saw bobo here.)
- You no dey waka, e be like sey you no dey see road! — (IBA_03_Womanisers_MG__32, If you don't go around, it's as if you're not aware of the things going on around you.)
- Because dat period, e be like sey de wan con do one big festival for Benin. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__52, Because at that time, it was like they wanted to do one big festival in Benin.)
- For one interview with di project leader, Warner Fortwiter, im dey yarn sey Nigeria... dem go still benefit o from sey dem wan switch to renew-... build energy... from electricity generation. — (IBA_34_News-Report-By-Samuel_MG__9, In an interview with the Project Leader, Warner Fortwiter, he said that Nigeria... they will still benefit from the plan to switch to renew-... build energy... from electricity generation.)
Synonyms
- say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
Antonyms
- say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
Translations
- English: no definition, COMP
Verb
sey dem dey use am dey yan wetin person yan before again
- dem dey use am dey yan wetin person yan before again
- When Jesus dey this world, e sey: ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’ — (jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)
- When e dey remember the time wey e dey another country dey preach, e sey: “Jehovah give me wetin I need, when I need am.” — (jw__24357, __When he was remembering when he was in another country preaching, he said 'Jehovah gave me what I need and when I need it__)
Synonyms
- talk
Antonyms
Translations
- English: no definition, COMP
Noun
sey
- to get level for matter
- E no get say. — (He doesn't have a say)
Synonyms=
- say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
Antonyms
- say 0.71 51590, whether 0.59 776, wetin 0.58 19897, really 0.53 1685, something 0.49 1110, who 0.48 2485, everybody 0.47 1105, nobody 0.46 634, when 0.46 7140
Translations
- English: no definition, COMP