sey
Naija
Alternative forms
- say 0.71 51590
Etymology
Borrowed from English say
Pronunciation
- sé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1702
- Frequency rank in NSC treebank: 9
- Frequency in raw corpus: 20306
- Frequency rank in raw corpus: 23
The word is used more orally than in written texts.
Definition
- Sey person dey yarn or talk
- E dey join one and small talk together
Subordinating conjunction
- e dey join big and small talk together
- E come house sey dem no dey give am food chop. — NSC_Ajede_2020, (He came to the house that he/she is not being fed
Verb
sey: dem dey use am dey yan wetin person yan before again
- dem dey use am dey yan wetin person yan before again
- When Jesus dey this world, e sey: ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’ — (jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)
- When e dey remember the time wey e dey another country dey preach, e sey: “Jehovah give me wetin I need, when I need am.” — (jw__24357, __When he was remembering when he was in another country preaching, he said 'Jehovah gave me what I need and when I need it__)
Derived forms
Synonyms
- talk
Antonyms
Translations
- English: no definition, COMP
Noun
sey
- to get level for matter
- E no get say. — (He doesn't have a say)
Derived forms
Synonyms
- level
Antonyms
Translations
- English: say