sey
Revision as of 23:04, 28 October 2020 by Ajede Chika Kennedy (talk | contribs)
Naija
Alternative forms
- say 0.71 51590
Etymology
Borrowed from English say
Pronunciation
- sé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1702
- Frequency rank in NSC treebank: 9
- Frequency in raw corpus: 20306
- Frequency rank in raw corpus: 23
Definition
- Sey person yarn or talk
- E dey join one and small talk together
- Sey person get level for matter
Verb
- Sey person yarn or talk
- When Jesus dey this world, e sey: ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’ — (jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)
Synonyms
- talk
Translations
- English: say
Subordinating conjunction
- e dey join big and small talk together
- E come house sey dem no dey give am food chop. — NSC_Ajede_2020, (He came to the house that he/she is not being fed
Translations
- English: say
Noun
- to get level for matter
- E no get sey for di matter. — NSC_Ajede_2020, He doesn't have a say
Synonyms
- level
Translations
- English: say