sey

Naija

Alternative forms

  • say 0.71 51590

Etymology

Borrowed from English say

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1702
  • Frequency rank in NSC treebank: 9
  • Frequency in raw corpus: 20306
  • Frequency rank in raw corpus: 23

Definition

  • Sey person yarn or talk
  • E dey join one and small talk together
  • Sey person get level for matter

Verb

  1. Sey person yarn or talk
    When Jesus dey this world, e sey: ‘Nobody know that day and the time, even the angel dem for heaven or the Son no know, but na only the Father know...’  — (jw__39922, __When Jesus was in this world, he said, ' nobody knows the date, even the angels and his son in Heaven, but it's only the father that knows. __)


Synonyms

  • talk


Translations

  • English: say


Subordinating conjunction

  • e dey join big and small talk together
  • E come house sey dem no dey give am food chop.  —  NSC_Ajede_2020, (He came to the house that he/she is not being fed


Translations

  • English: say

Noun

  • to get level for matter
  • E no get sey for di matter.  — NSC_Ajede_2020, He doesn't have a say

Synonyms

  • level

Translations

  • English: say