Difference between revisions of "sharp"

Line 25: Line 25:
 
#:* {{ux|dv|De club den hire Julen Lopetegui for replace before World Cup but de sack am '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__102133, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|De club den hire Julen Lopetegui for replace before World Cup but de sack am '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__102133, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|And our warranty na '''sharp''', '''sharp''', |(NST_cleaned__4816, __no translation_)}}
 
#:* {{ux|dv|And our warranty na '''sharp''', '''sharp''', |(NST_cleaned__4816, __no translation_)}}
#na wen pesin brain hot well well
+
#na wen pesin brain hot [[well well]]
 
#:* {{ux|dv|Swansea dey '''sharp''', discipline and hungry. |(bbc__6256, __)}}
 
#:* {{ux|dv|Swansea dey '''sharp''', discipline and hungry. |(bbc__6256, __)}}
 
#:* {{ux|dv|Students dem wey brain '''sharp''' sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit. |(bbc__92457, __)}}
 
#:* {{ux|dv|Students dem wey brain '''sharp''' sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit. |(bbc__92457, __)}}
Line 34: Line 34:
 
*[[sharp sharp]], [[sharpally]]
 
*[[sharp sharp]], [[sharpally]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*[[brain]]
+
*[[brain]], [[wise]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
*[[dull]]
 
*[[dull]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: smart
+
* English: ''smart''
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
#na manner wey someting take  
 
#na manner wey someting take  
Line 48: Line 48:
 
[[sharp sharp], [[sharpally]]
 
[[sharp sharp], [[sharpally]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[[brain]]
+
[[wise]]
====Antonyms====
+
 
* [[dull]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: smart
+
* English: ''smart''

Revision as of 13:56, 16 December 2020

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 523
  • Frequency in raw corpus: 236
  • Frequency rank in raw corpus: 1182

Adjective

  1. na wen pesin sabi tings
    • Tope na sharp guy. Egbokhare_2020.  — Tope is an intelligent guy
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child that is as sharp as a razor needs new tings to remain tops_)
  2. na de type of way someting be like
    • Sharp sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria.  — (bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)
    • And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot.  — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
  3. na wen someting happen quick quick
    • Dem release her sharp sharp.  — (bbc__29441. They releaased her quickly)
    • Di high score win on Saturday don make di Falcons enta semi-finals sharp sharp.  — (bbc__35165, __the high number of scores by the Falcons shot them to semi final quickly__)
    • De club den hire Julen Lopetegui for replace before World Cup but de sack am sharp sharp.  — (bbc__102133, __no translation__)
    • And our warranty na sharp, sharp,  — (NST_cleaned__4816, __no translation_)
  4. na wen pesin brain hot well well
    • Swansea dey sharp, discipline and hungry.  — (bbc__6256, __)
    • Students dem wey brain sharp sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit.  — (bbc__92457, __)
    • Dem think say dis na foreign ting but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pikin dey sharp.  — (bbc__9667. They think being intelligent is due to foreign things but research has shown that music lessons can make a child smart_)
  5. na someting wey fit cut
    • {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, __)}

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart

Adverb

  1. na manner wey someting take
    • About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night.  — (bbc__129, __no translation__)
    • Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am.  — (bbc__59963, __no translation__)
    • Every mama and papa want dia pikin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen.  — (bbc__86391, __no translation__)

Related forms

[[sharp sharp], sharpally

Synonyms

wise

Translations

  • English: smart