Difference between revisions of "sharp"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Seywen pesin sabi tings. | |
− | + | :* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}} | |
#na de type of way someting be like | #na de type of way someting be like | ||
#:* {{ux|dv|'''Sharp''' sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria. |(bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)}} | #:* {{ux|dv|'''Sharp''' sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria. |(bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)}} |
Revision as of 17:07, 2 August 2021
Naija
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃâp
Adjective
- Seywen pesin sabi tings.
- Tope na sharp guy. — (Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy
- Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger. — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
- na de type of way someting be like
- Sharp sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria. — (bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)
- And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
- na wen someting happen quick quick
- Dem release her sharp sharp. — (bbc__29441. They releaased her quickly)
- Di high score win on Saturday don make di Falcons enta semi-finals sharp sharp. — (bbc__35165, __the high number of scores by the Falcons shot them to semi final quickly__)
- De club den hire Julen Lopetegui for replace before World Cup but de sack am sharp sharp. — (bbc__102133, __no translation__)
- And our warranty na sharp, sharp, — (NST_cleaned__4816, __no translation_)
- na wen pesin brain hot well well
- Swansea dey sharp, discipline and hungry. — (bbc__6256, __)
- Students dem wey brain sharp sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit. — (bbc__92457, __)
- Dem think say dis na foreign ting but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pikin dey sharp. — (bbc__9667. They think being intelligent is due to foreign things but research has shown that music lessons can make a child smart_)
- na someting wey fit cut
- Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. — (bbc__81277, __)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: smart
Adverb
- na manner wey someting take
- About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night. — (bbc__129, __no translation__)
- Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am. — (bbc__59963, __no translation__)
- Every mama and papa want dia pikin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen. — (bbc__86391, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: smart