Difference between revisions of "sharp sharp"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
:* {{ux|dv|All di kind brain wey Pikin dem wey person dey born nowadays get na dat '''sharp sharp ''' type wey be say dem too dey quick sabi tinz. |(bbc__81349, A child born in this age are very smart and intelligent.)}} | :* {{ux|dv|All di kind brain wey Pikin dem wey person dey born nowadays get na dat '''sharp sharp ''' type wey be say dem too dey quick sabi tinz. |(bbc__81349, A child born in this age are very smart and intelligent.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[sharpaly]] | + | * [[sharp]], [[sharpaly]] |
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[kiakia]] | *[[kiakia]] |
Revision as of 17:02, 2 August 2021
Naija
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃâp ʃâp
Adjective
- Na wen pesin sabi do tings fast fast.
- No just dull my action guy, put de ting sharp sharp. ( NSC_Legbeti_2020, I am anxious, put it inside quickly.) — {{{3}}}
- All di kind brain wey Pikin dem wey person dey born nowadays get na dat sharp sharp type wey be say dem too dey quick sabi tinz. — (bbc__81349, A child born in this age are very smart and intelligent.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To do things smartly or quickly