sharp sharp
Naija
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃâp ʃâp
Adjective
- Na wen pesin sabi do tings fast fast.
- No just dull my action guy, put de ting sharp sharp. ( NSC_Legbeti_2020, I am anxious, put it inside quickly.) — {{{3}}}
- All di kind brain wey Pikin dem wey person dey born nowadays get na dat sharp sharp type wey be say dem too dey quick sabi tinz. — (bbc__81349, A child born in this age are very smart and intelligent.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To do things smartly or quickly