sharp sharp
Naija
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃâp ʃâp
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 10
- Frequency rank in NSC treebank:
- Frequency in raw corpus:
- Frequency rank in raw corpus:
Adjective
- na wen pesin sabi do tings fast fast
- No just dull my action guy, put de ting sharp sharp. ( — NST_Legbeti_2020 I am anxious, put it inside quickly.
- All di kind brain wey Pikin dem wey person dey born nowadays get na dat sharp sharp type wey be say dem too dey quick sabi tinz. — (bbc__81349, A child born in this age is very_)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To do things smartly or quickly