sharp sharp

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp ʃâp



Adjective

  • No just dull my action guy, put de ting sharp sharp.  —  ( NSC_Legbeti_2020, I am anxious, put it inside quickly.)
  • All di kind brain wey Pikin dem wey person dey born nowadays get na dat sharp sharp type wey be say dem too dey quick sabi tinz.  — (bbc__81349, A child born in this age are very smart and intelligent.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: To do things smartly or quickly