sharpaly

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâpàly

Play Play

Adjective

  1. Na wen pesin do tings fast fast
    • De man marry di fine girl sharpaly as she finish school make anoder man no for thief am from im hand.  — (NST_Legbeti_2020 The man married the pretty girl as soon as she graduated so that another man will not snatch her from him.
    • When Nigerians travel go obodo oyinbo, you go see as dem dey drop dis yeye Naija ways sharpaly to run from oyinbo people wahala.  — (NST_Legbeti_2020 When Nigerians travel outside this country, they behave differently to avoid trouble.
  2. Na wen someting wey happen make pesin or ting behavior change with speed
    • My moral high sharpaly as I hear say dem don pay December salary.  — ( NST_Legbeti_2020 I became very excited when I heard December's salary had been paid.
    • As my dog see me with im bowl of food, im begin shake im tail sharpaly.  — (NST_Legbeti_2020 My dog became very excited when it saw me with his bowl of food.

Synonyms

Translations

  • English: To do things quickly, heightened interest.