shenk

Revision as of 13:02, 17 November 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ʃɛ̑nk


Verb

  1. Make person dey do like sey e no sabi anoder person.
    • Our Oga shenk us today for that meeting.  — (NSC_2021, Our pretended not to know us at the meeting.)
  2. Make man/woman dey give anoder person lines sey make dem de but make di person no gree.
    • Na since last year I don dey toast dat bae but she dey always shenk me.  — (NSC_2021, I have been trying to woo this lady since last year but she always rejects my advances.)
  3. Make person carry someting or matter pass anoder person back.
    • E no good make friend dey shenk friend.  — (NSC_2021, It is bad when friends betray each other.)

Translation

  • English: cut off, reject,deny, betray