Difference between revisions of "shift"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
+
#Make dem carry someting from where e dey go anoder place.  
* Make dem move di date of someting go front or back.
+
#:* {{ux|dv| Dem '''shift''' di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.|( The date for the trial was postponed.)}}
:* {{ux|dv| Dem '''shift''' di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.|( The date for the trial was postponed.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem don '''shift''' di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December. |(bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)}}
:* {{ux|dv| Dem don '''shift''' di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December. |(bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)}}
+
# Make person move from one place to anoder place.
 
+
#:* {{ux|dv| No '''shift''' because if you '''shift''', I go faint. |(NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)}}
====Intransitive====
+
#:* {{ux|dv| I just fall for ground faint if you '''shift'''. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)}}
* Make person move from one place to anoder place.
+
#:* {{ux|dv| '''Shift''' comot for my side. |(Move away from my side.)}}
:* {{ux|dv| No '''shift''' because if you '''shift''', I go faint. |(NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)}}
 
:* {{ux|dv| I just fall for ground faint if you '''shift'''. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)}}
 
:* {{ux|dv| '''Shift''' comot for my side. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Move away from my side.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''postponed, move''
 
* English: ''postponed, move''

Latest revision as of 18:00, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: shift

Pronunciation

  • ʃîft

Play Play

Noun

  • Work wey person dey do wey dey change time.
  • I dey enjoy my shift.  — (KAD_07_Receptionists_DG__19, I am enjoying my shift.)
  • E work na shift yesterday and we believe say e wear im uniform.  — (bbc__2573, He was on shift yesterday at work and we believe he wore his uniform.)

Translations

  • English: shift

Verb

  1. Make dem carry someting from where e dey go anoder place.
    • Dem shift di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.  — ( The date for the trial was postponed.)
    • Dem don shift di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December.  — (bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)
  2. Make person move from one place to anoder place.
    • No shift because if you shift, I go faint.  — (NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)
    • I just fall for ground faint if you shift.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)
    • Shift comot for my side.  — (Move away from my side.)

Translations

  • English: postponed, move