Difference between revisions of "shift"

m (Conversion script moved page Shift to shift: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* postpone 0.80 121, resume 0.74 159, cancel 0.72 403, repeat 0.69 117, rig 0.67 31, delay 0.67 163, adjourn 0.66 89, declare 0.63 651, pause 0.63 21
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English 'shift'
+
From English: ''shift''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ʃîft
 
* ʃîft
Line 17: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 2077
 
* Frequency rank in raw corpus: 2077
  
The word is used more in written texts than orally.
+
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
shift: no definition -- Definition in Naija?
+
Sey someting move comot from one place.
 
+
#: {{ux|dv| '''Shift''' comot for my side. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Move away from my side.y)}}
 +
#: {{ux|dv|My cap don '''Shift''' comot for my head. |(bbc__29518, _no translation__)}}
  
# det (frequency:3)
+
Na di work wey person dey do wey dey change time.
#: {{ux|dv|INEC tok say di '''shift''' dey based on some logistics challenge. |(bbc__57300, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem say delay to carri voting materials go polling centres afta fire burn voting machines na im cause di '''shift'''. |(bbc__29518, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|She bin wan use football to bring pipo togeda and create '''shift''' from wetin culture expect. |(bbc__88445, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem both agree say '''shift''' dey important from nutrients to di actual food wey pipo dey chop. |(bbc__28542, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
 
#: {{ux|dv|I dey enjoy my '''shift'''. |(KAD_07_Receptionists_DG__19, I am enjoying my shift.)}}
 
#: {{ux|dv|I dey enjoy my '''shift'''. |(KAD_07_Receptionists_DG__19, I am enjoying my shift.)}}
#: {{ux|dv|E work im '''shift''' yesterday and we believe say e wear im uniform. |(bbc__2573, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|E work na '''shift''' yesterday and we believe say e wear im uniform. |(bbc__2573, He was on shift yesterday at work and we believe he wore his uniform.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* postpone 0.80 121, resume 0.74 159, cancel 0.72 403, repeat 0.69 117, rig 0.67 31, delay 0.67 163, adjourn 0.66 89, declare 0.63 651, pause 0.63 21
 
 
 
====Antonyms====
 
* postpone 0.80 121, resume 0.74 159, cancel 0.72 403, repeat 0.69 117, rig 0.67 31, delay 0.67 163, adjourn 0.66 89, declare 0.63 651, pause 0.63 21
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''shift''
  
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
shift: postponed -- Definition in Naija?
+
#Make dem move di date of someting go front or back.
 
+
#:* {{ux|dv| Dem '''shift''' di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.|( The date for the trial was postponed.)}}
 
+
#*: {{ux|dv| Dem don '''shift''' di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December. |(bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Make person move from one place to anoder place.
#: {{ux|dv|Dem '''shift''' di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv| No '''shift''' because if you '''shift''', I go faint. |(NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)}}
# aux-nsubj-obj (frequency:7)
+
#:* {{ux|dv| I just fall for ground faint if you '''shift'''. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)}}
#: {{ux|dv|Di company never give reason why dem dey '''shift''' di date. |(bbc__33700, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|INEC don '''shift''' PVC collection deadline Stadiums wey don make APC, PDP kwanta |(bbc__57243, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Research wey dem do before don first check how '''shift''' work dey affect, sabi pipo say age and family history too na main risk factor. |(bbc__85026, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We dey experience di bodi clock when we dey experience jet lag...but di public health matter na '''shift''' work, wey dey keep person for continuous state of jet lag. |(bbc__6637, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Colbert Nkwain Some passengers weh deh bi don buy ticket get de tori decide for '''shift''' de journey |(bbc__25921, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Some passengers weh deh bi don buy ticket get de tori decide for '''shift''' de journey, but deh bi di look for who go buy dia ticket. |(bbc__91317, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No '''shift''' because if you '''shift''', I go faint. |(NST_cleaned__5578, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I just fall for ground faint if you '''shift'''. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll just fall on the ground and faint if you leave.)}}
 
# compound:svc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis refuse collectors dem na im '''shift''' di deadbodi come dis side, park di dorti dem. |(bbc__2184, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Eunice tell BBC Pidgin say her waka to become president end on February 16, as she no get moni to kontinu afta INEC '''shift''' di general election go February 23 - from original date of February 16. |(bbc__47284, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Meh e '''shift''' to one side. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__125, Let him shift to one side.)}}
 
#: {{ux|dv|Di Nigerian Christian Pilgrim Commission dey '''shift''' over five hundred million naira  for Pilgrim Heritage Camp. |(bbc__32029, __no translation__)}}
 
# compound:svc-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Nigeria goment lawyers bin ask Code of Conduct Tribunal to send message give Justice Walta Onnoghen to '''shift''' comot from im post as di Chief Justice of Nigeria, until di mata wey dem carri come court against am don finish. |(bbc__73743, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Chief Justice of Nigeria Walter Onnoghen Nigeria goment lawyers don ask Code of Conduct Tribunal to send message giveJustice Walta Onnoghen to '''shift''' comot from im post as di Chief Justice of Nigeria, until di mata wey dem carri come court against am don finish. |(bbc__25315, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|…or '''shift''' pipo mind from his 2020 re-election campaign |(bbc__102929, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De reason why de court '''shift''' dis case for next moon na because Beyala de pesin qweh e file de case no put foot for court. |(bbc__27651, __no translation__)}}
 
# aux-conj-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem don '''shift''' di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December. |(bbc__28994, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Organisers don '''shift''' di opening of di sports wey suppose begin 9am on Wednesday for Stephen Keshi Stadium, Asaba, Delta state, go aftanoon. |(bbc__79281, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* postpone 0.80 121, resume 0.74 159, cancel 0.72 403, repeat 0.69 117, rig 0.67 31, delay 0.67 163, adjourn 0.66 89, declare 0.63 651, pause 0.63 21
 
 
 
====Antonyms====
 
* postpone 0.80 121, resume 0.74 159, cancel 0.72 403, repeat 0.69 117, rig 0.67 31, delay 0.67 163, adjourn 0.66 89, declare 0.63 651, pause 0.63 21
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: postponed
+
* English: ''postponed, move''

Revision as of 13:58, 12 February 2021

Naija

Etymology

From English: shift

Pronunciation

  • ʃîft

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 101
  • Frequency rank in raw corpus: 2077



Noun

Sey someting move comot from one place.

  1. Shift comot for my side.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Move away from my side.y)
    My cap don Shift comot for my head.  — (bbc__29518, _no translation__)

Na di work wey person dey do wey dey change time.

  1. I dey enjoy my shift.  — (KAD_07_Receptionists_DG__19, I am enjoying my shift.)
    E work na shift yesterday and we believe say e wear im uniform.  — (bbc__2573, He was on shift yesterday at work and we believe he wore his uniform.)

Translations

  • English: shift


Verb

  1. Make dem move di date of someting go front or back.
    • Dem shift di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.  — ( The date for the trial was postponed.)
    • Dem don shift di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December.  — (bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)
  2. Make person move from one place to anoder place.
    • No shift because if you shift, I go faint.  — (NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)
    • I just fall for ground faint if you shift.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)

Translations

  • English: postponed, move