Difference between revisions of "shift"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 33: | Line 33: | ||
#:* {{ux|dv| Dem '''shift''' di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.|( The date for the trial was postponed.)}} | #:* {{ux|dv| Dem '''shift''' di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.|( The date for the trial was postponed.)}} | ||
#*: {{ux|dv| Dem don '''shift''' di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December. |(bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)}} | #*: {{ux|dv| Dem don '''shift''' di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December. |(bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)}} | ||
+ | ====Intransitive==== | ||
#Make person move from one place to anoder place. | #Make person move from one place to anoder place. | ||
#:* {{ux|dv| No '''shift''' because if you '''shift''', I go faint. |(NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)}} | #:* {{ux|dv| No '''shift''' because if you '''shift''', I go faint. |(NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)}} | ||
− | + | #:* {{ux|dv| I just fall for ground faint if you '''shift'''. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)}} | |
− | :* {{ux|dv| I just fall for ground faint if you '''shift'''. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)}} | + | #:* {{ux|dv| '''Shift''' comot for my side. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Move away from my side.y)}} |
− | :* {{ux|dv| '''Shift''' comot for my side. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Move away from my side.y)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''postponed, move'' | * English: ''postponed, move'' |
Revision as of 17:39, 22 February 2021
Naija
Etymology
From English: shift
Pronunciation
- ʃîft
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 101
- Frequency rank in raw corpus: 2077
Noun
Na di work wey person dey do wey dey change time.
- I dey enjoy my shift. — (KAD_07_Receptionists_DG__19, I am enjoying my shift.)
- E work na shift yesterday and we believe say e wear im uniform. — (bbc__2573, He was on shift yesterday at work and we believe he wore his uniform.)
Translations
- English: shift
Verb
Transitive
- Make dem move di date of someting go front or back.
- Dem shift di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go. — ( The date for the trial was postponed.)
- Dem don shift di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December. — (bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)
Intransitive
- Make person move from one place to anoder place.
- No shift because if you shift, I go faint. — (NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)
- I just fall for ground faint if you shift. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)
- Shift comot for my side. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Move away from my side.y)
Translations
- English: postponed, move