shift

Revision as of 17:37, 22 February 2021 by 154.66.42.56 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: shift

Pronunciation

  • ʃîft

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 101
  • Frequency rank in raw corpus: 2077



Noun

Na di work wey person dey do wey dey change time.

  • I dey enjoy my shift.  — (KAD_07_Receptionists_DG__19, I am enjoying my shift.)
  • E work na shift yesterday and we believe say e wear im uniform.  — (bbc__2573, He was on shift yesterday at work and we believe he wore his uniform.)

Translations

  • English: shift




Verb

Transitive

  1. Make dem move di date of someting go front or back.
    • Dem shift di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go.  — ( The date for the trial was postponed.)
    • Dem don shift di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December.  — (bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)
  2. Make person move from one place to anoder place.
    • No shift because if you shift, I go faint.  — (NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)

Intransitive

  • I just fall for ground faint if you shift.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)
  • Shift comot for my side.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Move away from my side.y)

Translations

  • English: postponed, move