shop

Naija

Etymology

From: English shop

Pronunciation

  • shôp

Play Play

Definition

Place wey de dey buy and sell someting.

Noun

  • My mama dey her shop for Bodija market.  — (NSC_Odirin_2020, My mother is in her shop in Bodija market.)

Synonym

kiosk

Antonym

Translation

  • English: shop