Difference between revisions of "shortcut"

Line 3: Line 3:
 
From: English ''shortcut''
 
From: English ''shortcut''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ꭍᴐ́:tkᴐ̀t
+
* ꭍᴐ́tkᴐ̂t
 
<sm2>Pcm-ng-shortcut.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shortcut.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shortcut.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-shortcut.m.ogg</sm2>

Revision as of 12:35, 16 September 2021

Naija

Etymology

From: English shortcut

Pronunciation

  • ꭍᴐ́tkᴐ̂t

Play


Noun

  1. Road wey no far wey person fit pass go anoder place.
    • I get one shortcut wey I dey follow go market.  — (NSC_2021, I have a shortcut I pass through when going to the market.)
    • Dis area no safe again o!, no dey pass shortcut for night.  — (NSC_2021, Don't pass through shortcut at night, because this neighborhood is no longer safe.)
  2. When person dey use magomago sense take dey do doings.
    • All dat guy runs na to dey use shortcut.  — ( NSC_2021, All of the man's activities is about doing things in accelerated way.)
    • Na shortcut wey e dey do for im business deal land am for prison.  — (NSC_2021, His dubious dealingS in the business deal landed him in prison.)

Synonyms

Translations

  • English: shortcut, cunning