show way

Revision as of 05:48, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb Phrase)

Naija

Etymology

From English: show way

Pronunciation

  • ʃó wɛ̂

Play Play

Verb Phrase

  • Make person dey tell person how to do someting or where to pass.
  • Person wey suppose show am way never come.  — Egbokhare_2020, The person that was supposed to put him through didn't come.
  • As e no road, you for follow am show am way.  — (NSC_2020, I can't afford to show a blind person the way.

Related forms

Translations

  • English: to guide