sisi

Revision as of 18:28, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba sisi meaning young girl

Pronunciation

  • sìsí

Play Play

Adjective

  • Name wey de dey all girl or woman wey still young well well wey con fine join.
  • Even as I be after one, I still dey do sisi for my husband.  — (Even as I already have a child, my husband still find me attractive.)
  • Me I still be sisi o! I never old.  — (I am still young and beautiful. I am not old.)

Synonym

Translation

  • English: Young and beautiful