Difference between revisions of "sky"

Line 22: Line 22:
 
: {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky ?)}}
 
: {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky ?)}}
 
: {{ux|dv|Na so Okonkwo begin watch '''sky''' everyday whether e go see sign say rain go fall. |(katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain. )}}
 
====Translations===
+
====Translations====
 
* English: ''fifty naira''
 
* English: ''fifty naira''

Revision as of 12:30, 18 February 2021

Naija

Etymology

From English: sky

Pronunciation

  • skáì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 49
  • Frequency rank in raw corpus: 3207

Noun

  1. Na fifty naira.
Give me sky make I use dey see front. I dey H.  — Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)
  1. Wetin dey for up wey dey cover heaven.
Di one wey dey fly for di sky?  — (IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky ?)
Na so Okonkwo begin watch sky everyday whether e go see sign say rain go fall.  — (katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain. )

Translations

  • English: fifty naira