Difference between revisions of "sky"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na fifty naira.
+
# Na fifty naira.
:* {{ux|dv| Give me '''sky''' make I use dey see front. I dey H.|Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)}}
+
#:* {{ux|dv| Give me '''sky''' make I use dey see front. I dey H.|Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)}}
* Wetin dey like wool  wey dey cover up.  
+
# Wetin dey like wool  wey dey cover up.  
:* {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)}}
+
#:* {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)}}
:* {{ux|dv|Na so Okonkwo begin watch '''sky''' everyday whether e go see sign say rain go fall. |(katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na so Okonkwo begin watch '''sky''' everyday whether e go see sign say rain go fall. |(katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''fifty naira, sky''
 
* English: ''fifty naira, sky''

Revision as of 13:38, 4 August 2021

Naija

Etymology

From English: sky

Pronunciation

  • skáì

Play Play



Noun

  1. Na fifty naira.
    • Give me sky make I use dey see front. I dey H.  — Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)
  2. Wetin dey like wool wey dey cover up.
    • Di one wey dey fly for di sky?  — (IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)
    • Na so Okonkwo begin watch sky everyday whether e go see sign say rain go fall.  — (katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain.)

Translations

  • English: fifty naira, sky