Difference between revisions of "sky"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na fifty naira.
+
# Anoder namer wey de dey call fifty naira.  
#:* {{ux|dv| Give me '''sky''' make I use dey see front. I dey H.|Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)}}
+
#:* {{ux|dv| Give me '''sky''' make I use see front. I dey H.|Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Dat uncle mind dey back. I help am sweep everywhere for im house. Even '''sky''' e no see give me.|(That man is mean. I swept everywhere in his house and he could not even give me fifty naira.)}}
 
# Wetin dey like wool  wey dey cover up.  
 
# Wetin dey like wool  wey dey cover up.  
 
#:* {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)}}
 
#:* {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)}}

Revision as of 19:39, 21 December 2022

Naija

Etymology

From English: sky

Pronunciation

  • skáì

Play Play

Noun

  1. Anoder namer wey de dey call fifty naira.
    • Give me sky make I use see front. I dey H.  — Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)
    • Dat uncle mind dey back. I help am sweep everywhere for im house. Even sky e no see give me.  — (That man is mean. I swept everywhere in his house and he could not even give me fifty naira.)
  2. Wetin dey like wool wey dey cover up.
    • Di one wey dey fly for di sky?  — (IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)
    • Na so Okonkwo begin watch sky everyday whether e go see sign say rain go fall.  — (katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain.)

Translations

  • English: fifty naira, sky