sky

Revision as of 12:34, 18 February 2021 by 154.66.44.93 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English: sky

Pronunciation

  • skáì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 49
  • Frequency rank in raw corpus: 3207



Noun

  1. Na fifty naira.
    • Give me sky make I use dey see front. I dey H.  — Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)
  2. Wetin dey for up wey dey cover heaven.
    • Di one wey dey fly for di sky?  — (IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky ?)
    • Na so Okonkwo begin watch sky everyday whether e go see sign say rain go fall.  — (katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain. )

Translations

  • English: fifty naira