sky
Naija
Etymology
From English: sky
Pronunciation
- skáì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 49
- Frequency rank in raw corpus: 3207
Noun
- Na fifty naira.
- Give me sky make I use dey see front. I dey H. — Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)
- Wetin dey like wool wey dey cover up.
- Di one wey dey fly for di sky? — (IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky ?)
- Na so Okonkwo begin watch sky everyday whether e go see sign say rain go fall. — (katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain. )
Translations
- English: fifty naira