sky

Naija

Etymology

From English: sky

Pronunciation

  • skáì

Play Play



Noun

  1. Na fifty naira.
    • Give me sky make I use dey see front. I dey H.  — Egbokhare_2020, Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)
  2. Wetin dey like wool wey dey cover up.
    • Di one wey dey fly for di sky?  — (IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)
    • Na so Okonkwo begin watch sky everyday whether e go see sign say rain go fall.  — (katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain.)

Translations

  • English: fifty naira, sky