Difference between revisions of "small"

Line 3: Line 3:
 
From English: ''small''
 
From English: ''small''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* smɔl
+
* smɔ̂l
 
<sm2>Pcm-ng-small.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-small.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-small.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-small.m.ogg</sm2>
 
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 16:15, 30 July 2021

Naija

Etymology

From English: small

Pronunciation

  • smɔ̂l

Play Play

Adjective

  • Sey someting no plenty.
  • Na small food I bring come.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I came with only a small portion of my food.)
  • Small kero remain inside stove.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, There is a small quantity of kerosene inside the stove.)
  • Sey someting no big.
  • So, Bethel come too small.  — (jw__3194, The space in Bethel became too small.)
  • You go make sure sey you cut am small, small inside.  — (NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)
  • Pikin wey never grow.
  • O boy, you small dat time, you still dey follow babe,  — (NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, you were still going after young girls.)
  • Things wey I learn from small dey help me make I no fear.  — (jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)
  • Small girl!  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)

Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: small, little, young