Difference between revisions of "small"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | #Sey someting no plenty or big. | |
− | :* {{ux|dv|Na '''small''' food I bring come. |( | + | #:* {{ux|dv|Na '''small''' food I bring come. |(I came with only a small portion of food.)}} |
− | :* {{ux|dv| '''Small''' kero remain inside stove.|( | + | #:* {{ux|dv| '''Small''' kero remain inside stove.|(There is a small amount of kerosene left in the stove.)}} |
− | *Sey someting no big. | + | #:* {{ux|dv| Di food wey you chop, e small abi e big? | (The food you ate, was it big or small?)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| How you say dis small goat na im you want give your wife people? De go pursue you go house | (How will you decide to give this small goat to your wife.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | #Sey someting no big. |
− | + | #:* {{ux|dv| Di time wey you small, na you dey work dey give yoursef food? |(When you were not yet an adult, were you the one working to feed yourself?)}} | |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|'''Small''' girl! |(WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)}} |
− | :* {{ux|dv| Things wey I learn from '''small''' dey help me make I no fear. |(jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)}} | + | #:* {{ux|dv| Boy, you small dat time, you still dey follow babe. |(NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, and you were still going after young girls.}} |
− | + | #:* {{ux|dv| Things wey I learn from '''small''' dey help me make I no fear. |(jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)}} | |
+ | |||
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
* [[smallsmall]], [[smalls]] | * [[smallsmall]], [[smalls]] |
Latest revision as of 18:30, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: small
Pronunciation
- smɔ̂l
Adjective
- Sey someting no plenty or big.
- Na small food I bring come. — (I came with only a small portion of food.)
- Small kero remain inside stove. — (There is a small amount of kerosene left in the stove.)
- Di food wey you chop, e small abi e big? — (The food you ate, was it big or small?)
- How you say dis small goat na im you want give your wife people? De go pursue you go house — (How will you decide to give this small goat to your wife.)
- Sey someting no big.
- Di time wey you small, na you dey work dey give yoursef food? — (When you were not yet an adult, were you the one working to feed yourself?)
- Small girl! — (WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)
- Boy, you small dat time, you still dey follow babe. — (NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, and you were still going after young girls.
- Things wey I learn from small dey help me make I no fear. — (jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: small, little, young