Difference between revisions of "small"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | #Sey someting no plenty. | |
− | :* {{ux|dv|Na '''small''' food I bring come. |( | + | #:* {{ux|dv|Na '''small''' food I bring come. |(NSC_2021, I came with only a small portion of food.)}} |
− | :* {{ux|dv| '''Small''' kero remain inside stove.|( | + | #:* {{ux|dv| '''Small''' kero remain inside stove.|(NSC_2021, There is a small amount of kerosene left in the stove.)}} |
− | + | #Sey someting no big. | |
− | :* {{ux|dv| So, Bethel come too '''small'''. |(jw__3194, The space in Bethel became too small.)}} | + | #:* {{ux|dv| So, Bethel come too '''small'''. |(jw__3194, The space in Bethel became too small.)}} |
− | :* {{ux|dv| You go make sure sey you cut am '''small''', '''small''' inside. |(NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)}} | + | #:* {{ux|dv| You go make sure sey you cut am '''small''', '''small''' inside. |(NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)}} |
− | + | #Pikin wey never grow. | |
− | :* {{ux|dv|O boy, you '''small''' dat time, you still dey follow babe, |(NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, you were still going after young girls.)}} | + | #:* {{ux|dv|O boy, you '''small''' dat time, you still dey follow babe, |(NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, you were still going after young girls.)}} |
− | :* {{ux|dv| Things wey I learn from '''small''' dey help me make I no fear. |(jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)}} | + | #:* {{ux|dv| Things wey I learn from '''small''' dey help me make I no fear. |(jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)}} |
− | :* {{ux|dv|'''Small''' girl! |(WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)}} | + | #:* {{ux|dv|'''Small''' girl! |(WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
* [[smallsmall]], [[smalls]] | * [[smallsmall]], [[smalls]] |
Revision as of 19:42, 21 December 2022
Naija
Etymology
From English: small
Pronunciation
- smɔ̂l
Adjective
- Sey someting no plenty.
- Na small food I bring come. — (NSC_2021, I came with only a small portion of food.)
- Small kero remain inside stove. — (NSC_2021, There is a small amount of kerosene left in the stove.)
- Sey someting no big.
- So, Bethel come too small. — (jw__3194, The space in Bethel became too small.)
- You go make sure sey you cut am small, small inside. — (NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)
- Pikin wey never grow.
- O boy, you small dat time, you still dey follow babe, — (NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, you were still going after young girls.)
- Things wey I learn from small dey help me make I no fear. — (jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)
- Small girl! — (WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: small, little, young