Difference between revisions of "small"

Line 24: Line 24:
 
#:* {{ux|dv| You go make sure sey you cut am '''small''', '''small''' inside. |(NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)}}
 
#:* {{ux|dv| You go make sure sey you cut am '''small''', '''small''' inside. |(NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)}}
 
#Pikin wey never grow.
 
#Pikin wey never grow.
#:* {{ux|dv|O boy, you '''small''' dat time, you still dey follow babe, |(NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, you are still going after young girls.)}}
+
#:* {{ux|dv|O boy, you '''small''' dat time, you still dey follow babe, |(NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, you were still going after young girls.)}}
#:* {{ux|dv| Things wey I learn from '''small''' dey help me make I no fear. |(jw__36690, What I learned from childhood,has helped me in overcoming my fears.)}}
+
#:* {{ux|dv| Things wey I learn from '''small''' dey help me make I no fear. |(jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Small''' girl! |(WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Small''' girl! |(WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:36, 23 February 2021

Naija

Etymology

From English: small

Pronunciation

  • smɔl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 212
  • Frequency rank in NSC treebank: 77
  • Frequency in raw corpus: 2793
  • Frequency rank in raw corpus: 142



Adjective

  1. Sey someting no plenty.
    • Na small food I bring come.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I came with only a small portion of my food.)
    • Small kero remain inside stove.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, There is a small quantity of kerosene inside the stove.)
  2. Sey someting no big.
    • So, Bethel come too small.  — (jw__3194, The space in Bethel became too small.)
    • You go make sure sey you cut am small, small inside.  — (NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)
  3. Pikin wey never grow.
    • O boy, you small dat time, you still dey follow babe,  — (NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, you were still going after young girls.)
    • Things wey I learn from small dey help me make I no fear.  — (jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)
    • Small girl!  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: small, little, young