small

Revision as of 14:17, 18 February 2021 by 154.66.44.93 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: small

Pronunciation

  • smɔl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 212
  • Frequency rank in NSC treebank: 77
  • Frequency in raw corpus: 2793
  • Frequency rank in raw corpus: 142



Adjective

Sey someting no plenty.

  1. Na small food I bring come.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I came with a small quantity of food.)
    Small kero remain inside stove.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, There is a small quantity of kerosene inside the stove.)

Sey someting no big.

  1. So, Bethel come too small.  — (jw__3194, Bethel became too small.)
    You go make sure sey you cut am small, small inside.  — (NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)
  2. Pikin wey never grow.
    O boy, you small dat time, you still dey follow babe,  — (NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, still going after young girls.)
    Things wey I learn from small dey help me make I no fear.  — (jw__36690, What I learned from childhood,has helped me in overcoming my fears.)
  • Small girl!  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: small, little, young