small
Naija
Etymology
From English: small
Pronunciation
- smɔ̂l
Adjective
- Sey someting no plenty.
- Na small food I bring come. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I came with only a small portion of my food.)
- Small kero remain inside stove. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, There is a small quantity of kerosene inside the stove.)
- Sey someting no big.
- So, Bethel come too small. — (jw__3194, The space in Bethel became too small.)
- You go make sure sey you cut am small, small inside. — (NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)
- Pikin wey never grow.
- O boy, you small dat time, you still dey follow babe, — (NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, you were still going after young girls.)
- Things wey I learn from small dey help me make I no fear. — (jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)
- Small girl! — (WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: small, little, young