small

Revision as of 19:43, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adjective)

Naija

Etymology

From English: small

Pronunciation

  • smɔ̂l

Play Play

Adjective

  1. Sey someting no plenty.
    • Na small food I bring come.  — (NSC_2021, I came with only a small portion of food.)
    • Small kero remain inside stove.  — (NSC_2021, There is a small amount of kerosene left in the stove.)
  2. Sey someting no big.
    • So, Bethel come too small.  — (jw__3194, The space in Bethel became too small.)
    • You go make sure sey you cut am small, small inside.  — (NST_cleaned__6555, Endeavor to cut it into tiny pieces inside.)
  3. Pikin wey never grow.
    • O boy, you small dat time, you still dey follow babe.  — (NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, and you were still going after young girls.)
    • Things wey I learn from small dey help me make I no fear.  — (jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)
    • Small girl!  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)

Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: small, little, young