smalls
Naija
Etymology
From: English small
Pronunciation
- smɔ̑lz
Adjective
- Sey something no really dey serious or sey no be serious matter.
- Dis mistake na ‘’’smalls’’’ . no worry I go settle ram by tomorrow. — ( NSC_2021, This mistake is nothing serious. Don’t worry I will resolve it tomorrow. )
- Guy dis wan na ‘’’smalls’’’ compare to wetin we see last year. — ( NSC_2021, This is nothing compared to what we faced last year. )
Related forms
Antonym
Translation
- English: trivial