smallsmall

Naija

Etymology

From English: smallsmall

Pronunciation

  • smɔ́smɔ̂

Play Play


Adverb

  • Sey person dey do someting jejely.
  • Make we dey waka smallsmall dey go house  — (Egbokhare_2021, Let us work slowly to the house.)
  • Oga dey drive smallsmall abeg.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Driver please gently.)

Sey someting no dey rush.

  • Di water dey comot smallsmall.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The water is not rushing.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: slowly